Timaya Sweet Us Lyrics, Song Written by Inetimi Odon. Papi Chulo releases a new song titled “Sweet Us” for his haters!
LYRICS
Intro As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us Hear me now Legga
Chorus As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Verse 1 Everybody whine follow me (pam, pam) Girlies demma whine follow me (pam, pam) Steady on my mind na money (pam, pam) Me no get strength to dey keep enemies Ye ye ye Whine your body, get down No dey test me, get your body get down E dey sweet me when your body get down Ginger me when your body get down (Leggo)
Chorus As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Post-Chorus Everybody whine follow me Girlies demma whine follow me Steady on my mind na money Me no get strength to dey keep enemies
Verse 2 Me I’m a guy from the ghetto I know say my life, na only me I get I go dey ball, I no go stop, my tire no go flat oo If you try steal my joy, my guy you go collect oo Shout out shout out shout to my Maker Na him make me I dey here Shout out shout out to my Creator Ain’t nobody wey go stop this fire
Chorus As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Refrain I don’t care, no dey stress me with pepper body No dey stress me, my grace e plenty I know they hate cause my money plenty I don’t care, no dey stress me with pepper body No dey stress me, my grace e plenty I know they hate cause my money plenty
Outro Me I sing say Everybody whine follow me!
FAQ & Knowledge
Q. Who sang the song “SWEET US”?
A. “Sweet Us was sung by Timaya”.
Q. Who wrote the lyrics of the “SWEET US” song?
A. “Timaya,” wrote the lyrics for the song Sweet Us.
Q. Who produced the music for the “SWEET US” song?
A. “Michon“ produced Timaya’s new song “Sweet Us”.
Q. When was the song “SWEET US” released?
A. “Sweet Us” song was released “11th Nov., 2022
No comments:
Post a Comment