Lyrics: Common Person Lyrics by Burna Boy - Ghmusichub

Breaking

Post Top Ad

Responsive Ads Here

Tuesday, 20 December 2022

Lyrics: Common Person Lyrics by Burna Boy

Burna Boy Common Person Lyrics

Common Person Official Lyrics, Song Written by Burna Boy. Burna Boy drops the new song title, Common Person, Below is the Lyrics of the Telz – produced-track… Enjoy!

COMMON PERSON LYRICS

Bong! Bong killa

Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu

I be common person but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passi my own

I be common person but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passi my own

Because na God I dey put all my faith, food for my plate Fit no do m? jo (Mm agbana oso)) Even as things no dey go my way Even in days wh?re I no get nothing at all (Mm agbana oso)

Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke (Mm agbana oso) Na me wey dey run around Na me do the job (Mm agbana oso)

I be common person but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passi my own

I be common person but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passi my own

(Saxophone and Strings)

https://www.ghupload.com/common-person-lyrics-by-burna-boy/

No comments:

Post a Comment

Post Bottom Ad

Responsive Ads Here

Pages